Paroles de chanson et traduction Bracket - No Time

No time eh ah
Pas de temps hein ah
na bracket eh
support na eh
ape planet
ape planète
peter and paul
Pierre et Paul
dey don kolo eh
ils don kolo hein
na na
na na
No time eh
Pas de temps hein
that's why me I say make i yarn tori eh
Voilà pourquoi me dis-je fais i fil tori hein
the thing the thing wey dey vex me eh
la chose la chose wey ils vex moi hein
na the same thing wey dey vex you eh
na la même chose wey ils vous chagriner hein
For this world, the good dey die
Pour ce monde, le bien ils meurent
and for the bad, na them dey survive.
et pour le mal, na eux ils survivent.
See I don try make I ask God why
Voir I don essayer fais je demande à Dieu pourquoi
e con be like say i dey waste my time
e con être comme dire que je perds mon temps ils
oya everybody make una dey joli eh
oya tout le monde font una ils joli hein
make una throw una hands in the air
faire una main un jet de una dans l'air
if you wan do good
si vous wan faire le bien
make you go cold eh
faites vous allez froid hein
without it, some people go scatter your brain
sans elle, certaines personnes vont disperser votre cerveau

na this thing wey dey make me
na cette chose wey ils me font
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
je dis na cette chose wey ils me
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
Na this thing dey make me kolo eh
Na cette chose dey me faire kolo hein
better thing better thing no dey last eh
meilleure chose meilleure chose pas ils durent hein
if you dey hear me,
si vous ils me entendre,
no doubt me eh .
moi aucun doute hein.
Believe me that na true story eh
Croyez-moi, na histoire vraie hein
walahi
walahi
everybody no time eh
tout le monde rien de temps hein
see our name na the bracket.
voir notre nom na le support.
Before, we do that song happy day
Avant, nous faisons cette chanson happy day
but now we don comot with
mais maintenant nous don comot avec
yori yori eh
yori yori hein
I say everybody make una dey joli eh
Je dis que tout le monde fait una dey joli hein
make una throw una hands in the air
faire una main un jet de una dans l'air
If you wan do good,
Si vous wan faire le bien,
make you go cold eh
faites vous allez froid hein
without it, some people go blow off your brain.
sans elle, certaines personnes vont souffler votre cerveau.

na this thing wey dey make me
na cette chose wey ils me font
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
je dis na cette chose wey ils me
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
P Square
P place
Se una dey see
Se una dey voir
as peter and paul and bracket
comme Pierre et Paul et le support
them don dey go
leur don dey aller
I remember when we do gbedu last night
Je me souviens quand nous faisons gbedu la nuit dernière
them don kolo
les don kolo
them say we no sabi sing eh
leur disent que nous ne sabi chanter hein
some say na only dance we dey dance eh
certains disent que la danse na nous DEY danser hein
we con bring back bizzy body eh
nous apportons con dos corps bizzy hein
temptation
tentation
them say na copy copy na copy copy eh
qu'ils disent na copier copier na copier copier hein
we go back again and bring do me
nous allons revenir encore et me faire porter
and roll it eh
et le rouler hein
with a good video
avec une bonne vidéo
wetin remain eh?
Wetin rester hein?

na this thing wey dey make me
na cette chose wey ils me font
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
i say na this thing wey dey make me
je dis na cette chose wey ils me
kolo eh >3x
kolo eh> 3x
this thing wey dey make me
cette chose wey ils me font
kolo eh kolo eh
kolo kolo eh eh
eh eh
eh eh
e ye ... (repeatedly)
e vous ... (à plusieurs reprises)

Omo no time
Omo pas de temps
better thing no dey last
meilleure chose ne dey dernière
no time eh
pas le temps hein
better thing better thing no dey last eh
meilleure chose meilleure chose pas ils durent hein
na bracket eh
support na eh
peter and paul don kolo eh
peter et paul don kolo hein
today na today
aujourd'hui na aujourd'hui
If e dey do you yori yori eh
Si e ils ne vous yori yori hein
everybody make una dey joli eh
tout le monde faire una dey joli hein
make una throw una hands in the air
faire una main un jet de una dans l'air
if you wan do good, make you go cold eh
si vous wan faire le bien, vous faire passer le froid hein
without it, some people go take you dey play play.
sans elle, certaines personnes vont vous emmènent ils jouer le jeu.


Traduction par Anonyme

Ajouter / modifier la traduction
Email:

P