Sweet mother I no go forget you
Douce mère, je ne vais vous oublier
For the suffer wey you suffer for me.
Pour le souffrir wey vous souffrez pour moi.
Sweet mother I no go forget you
Douce mère, je ne vais vous oublier
For the suffer wey you suffer for me.
Pour le souffrir wey vous souffrez pour moi.
When I dey cry, my mother go carry me
Quand je DEY pleurer, ma mère va me porter
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Elle Va, dis, mon piking, Wetin vous DEY pleurer, pleurer, pleurer.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.
Arrêtez stop, stop stop, stop Arrête-vous faire à nouveau aucun cri oh.
When I won sleep, my mother go pet me,
Quand j'ai gagné le sommeil, ma mère va me caresser,
She go lie me well well for bed,
Elle va se coucher me bien bien pour le lit,
She cover me cloth, sing me to sleep,
Elle me couvre tissu, chante-moi dormir,
Sleep sleep my pikin oh.
Dormir mon Pikin oh.
When I dey hungry, my mother go run up and down.
Quand je DEY faim, ma mère go monter et descendre.
She go find me something when I go chop oh.
Elle va me trouver quelque chose quand je vais hacher oh.
Sweet mother eheh
Doux eheh mère
Sweet mother ehwoh
Doux ehwoh mère
When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
Quand je DEY malade, ma mère va pleurer, pleurer, pleurer,
She go say instead when I die make she die.
Elle se dit plutôt quand je mourrai faire elle morte.
O, she go bed God,
O, elle va lit Dieu,
God help me, God help me, my pikin oh.
Dieu aide-moi, Dieu aide-moi, mon Pikin oh.
If I no sleep, my mother no go sleep,
Si je ne pas dormir, ma mère ne va dormir,
If I no chop, my mother no go chop, she no dey tire eh.
Si je ne côtelette, ma mère ne va hacher, elle ne pneu dey hein.
Sweet mother I no go forget you,
Douce mère, je ne vais vous oublier,
Suffer wey you suffer for me.
Suffer wey vous souffrez pour moi.
Sweet mother I no go forget you,
Douce mère, je ne vais vous oublier,
For the suffer wey you suffer for me.
Pour le souffrir wey vous souffrez pour moi.
Sweet mother I no go forget you,
Douce mère, je ne vais vous oublier,
For the suffer wey you suffer for me.
Pour le souffrir wey vous souffrez pour moi.
When I dey cry, my mother go carry me
Quand je DEY pleurer, ma mère va me porter
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Elle Va, dis, mon piking, Wetin vous DEY pleurer, pleurer, pleurer.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.
Arrêtez stop, stop stop, stop Arrête-vous faire à nouveau aucun cri oh.
Ma mama oh, ma you oh, can bo, oh oh oh, you suffer eh,
Ma maman oh, ma vous oh, peut bo, oh oh oh, vous souffrez hein,
You suffer swets, for me oh, you be dives, don't my do,
Vous souffrez de Swets, pour moi oh, vous être plongées, ne faites pas mon do,
Yes wishin' no, you broat also, it's too disurt,
Oui souhaitant pas, vous broat aussi, il est trop disurt,
Ma mama oh, na you oh, can bo, answer me yeh.
Ma maman oh, na vous oh, peut bo, réponds-moi yeh.